Song picture
Raphzigi - GBE
Comment Share
Free download
gbe ralphzigi ralphzigigbe jaemally jaemallybeatz
Artist picture
A songwriter Performing artist
Song Info
Genre
World World General
Charts
#926 in subgenre Peak #32
Charts
Peak #79
Author
RalphZigi
Uploaded
October 24, 2020
Track Files
MP3
MP3 2.0 MB 96 kbps 2:53
Lyrics
[Chorus ] Gbe 15 Ye eh Gbe eru re If e no be money matter Gbe eru re If you wone gossip gossip Gbe eru re No bring your negative vibe Gbe eru re X2 [Verse 1] I get my people for ground Den yappa, den ready Dem hold the ground Den just they feel my vibe Den just they feel my vibe. X2 Haters go dey hate I go still dey love And my people Wey dey show me love Sml [Den love me well well. X2 ] That why me I do the gaga shuffle avoid the rest Me I putting my best They still wone spoile my taste Class teacher I go fell there test That e one That e wone go them sense I go dey beat there chest I no go make them rest Na me dem want give high pressure I go kill dem first Make them give me chance Make them give me space ee 2 [Chorus] Gbe 10 Ye eh Gbe eru re If e no be money matter Gbe eru re If you wone gossip gossip Gbe eru re No bring your Negative vibe Gbe eru re
Comments
Please sign up or log in to post a comment.