A songwriter Performing artist
Lyrics
[Chorus ]
Gbe 15
Ye eh
Gbe eru re
If e no be money matter
Gbe eru re
If you wone gossip gossip
Gbe eru re
No bring your negative vibe
Gbe eru re X2
[Verse 1]
I get my people for ground
Den yappa, den ready
Dem hold the ground
Den just they feel my vibe
Den just they feel my vibe. X2
Haters go dey hate
I go still dey love
And my people
Wey dey show me love
Sml
[Den love me
well well. X2 ]
That why me I do the gaga shuffle
avoid the rest
Me I putting my best
They still wone spoile my taste
Class teacher
I go fell there test
That e one
That e wone go them sense
I go dey beat there chest
I no go make them rest
Na me dem want give high pressure
I go kill dem first
Make them give me chance
Make them give me space ee 2
[Chorus]
Gbe 10
Ye eh
Gbe eru re
If e no be money matter
Gbe eru re
If you wone gossip gossip
Gbe eru re
No bring your
Negative vibe
Gbe eru re